Kiss daniel, SugarBoy - Upon Me feat. Sugarboy

Песня "Upon Me (feat. Sugarboy)" - исполнителя Kiss daniel, SugarBoy - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 3:11

Прослушано: 15

Клип к песне Upon Me feat. Sugarboy




Текст песни

As I enter my town when I see her
Pretty fine girl Monalisa
The body wey she carry na waya, na waya
And many men wanting to toast her
E be like say nothing dey freak am
The body wey she carry na waya, na waya
And you know na for better or worse my lady o
Together with you my babe
No matter what dem talk
So I say
Put your love upon me upon me upon me
But I supposed to marry someone like me like me like me
Baby no dey dull me, no dey whine me, ehneh
You better say yes, you better say yes oh
You better say yes oh
You are killing all the guys baby
Look to my eyes baby
Perfect silence when you’re working
Forget the loose see I’m shy oh babe
See your fine figure, Mumcy lo fi joh
I salute to your mama
Lightning over you like Rihanna
See your fine figure
Dey be liking all your friends e no easy
Girl I confess to you
Put your love upon me, girl
You fit to marry someone like me, baby oh oh
Put your love upon me, girl
I’ll be all all yours, faithfully oh yeah
I’ll be all all yours, faithfully oh yeah
Baby come closer o
So I can treat you better
Come closer o
Sugar boy eh
Call me the vado
Boy kiss
You already know it ghetto worldwide
Put your love upon me
Upon me

Показать текст

Треки исполнителя

Jombo

Kiss daniel

3:11
Ekene (feat. Kiss Daniel)

Kiss daniel

3:20
Duro

Kiss daniel

3:17
Shoye

Kiss daniel

4:06
Sin City

Kiss daniel

2:47
Nothing Dey

Kiss daniel

3:15
Fine Reflections

Kiss daniel

4:16
All God

Kiss daniel

2:39
Woju

Kiss daniel

3:24

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!